Audio +Lyrics: Aghogho -SuperNatural ft. Atonye Douglas

Nigeria Music Minister and recording artiste Aghogho releases her 2019 debut with ‘SuperNatural’ New Single featuring music maestro Atonye Douglas.

Serving as her first collaboration, the Afrobeat tune talks about the death of Christ, the Price he paid and the expression of His Love to Mankind.

“Music is art and its required that we get creative and shift from the norm. I am excited about this new single and my collaboration with my very good friend” said Aghogho who decided to go off her usual style of music.

The new single sets the tone for her upcoming debut album which will drop later in the year.

SuperNatural is produced by the Award winning Wole Oni

WATCH,LISTEN AND DOWNLOAD

DOWNLOAD MP3

LYRICS

Verse 1
Make i tell you one tory
tory wey wan scatter my head e o
This tin don happen before
Before you and me dey born again o
Jesus wey die for cross before
him come be oga today
Jesus wey dey for grave before
him come back to life again

Hook : Abi na for show, abi na wash,
e fit be transmission
A bi na assurance
One tin i know be say ……

Chorus

Supernatural person na him e be
Extraordinary man na him e be (2×)

Verse 2
Bible come dey talk the tin
The tin begin dey make e sense e o
People come gather for grave
Person no dey grave the graveu again

Jesus wey dey for grave before, him come back to life again
Jesus wey die for cross before
Him come be oga today

Repeat hook and chorus

Vamp

He go make your life better
If you call am he go answer
Na Jehovah talk and do
He dey answer 24/7
He don turn my life around
I dey wonder wonder o
Chain breaker
Way maker
Pain taker
Na you be baba

Chorus (2x)

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here