The Gratitude (COZA) – BAD MAN +Lyrics

Here’s the awesome performance of the Popular COZA Gospel Musicians “The Gratitude”, They titled this one “BAD MAN”

Download, Watch and Share

DOWNLOAD

Lyrics Of BAD MAN by Gratitude (COZA)

When I wake up
All I see is
Your goodness Lord
Spreads around me
No matter what it is that ever comes my way
I’ll surely sing my sing
I wanna go RABABABA

Chorus
When the bad man them a think say them dey do me strong thing
Them no know say them a swerving, them a dulling
‘Cause Baba God dey strong for my side me I fear no nothing
All the things You dey do for me Baba I dey reason say

You are good (You are good)
You are God o (You are God o)
You are good (You are good)
You are God o (You are God o)
You are good (You are good)
You are God o (You are God o)

Verse 2
Baba!
See the way wey You dey do me, dey make me dey go high
And the way e dey do me I want to say, Abba! Father, haaba!
Dem no go understand the way You love me…

Every time You lay Your hands in me I get high and I’m drunk
The mighty man I have in me frees me oh my God I dey feel high eh..
Oya make You follow me follow me go simmado
Ye Yesu ya komalo

Once upon a time (‘pun a time)
See my life was in total blackness
And I be like yes sir (yes sir)
To the man with the darker soul
But then You came around and turned my life around
Now I gat a good life na na na…

It was really nice to meet You (meet You. meet You. meet You)
It was really nice to meet You (meet You. meet You. meet You)

Chorus
When the bad man them a think say them dey do me strong thing
Them no know say them a swerving, them a dulling
‘Cause Baba God dey strong for my side me I fear no nothing
All the things You dey do for me Baba I dey reason say

You are good (You are good)
You are God o (You are God o)
You are good (You are good)
You are God o (You are God o)
You are good (You are good)
You are God o (You are God o)

Verse 3
These days You dey blow my mind You dey make me jolly
You bless me Baba eh! Now I dey getti money
You no dey leave me alone
Every time I call You dey pick Your phone
No matter where You dey
You no dey delay
That’s why me I say
Baba mi ese
Wehdon sir!!!

Super father, super man yeah
You’re superficial my life…
No be my fault oh
Baba yi da na na
No be my fault oh
Baba yi da na na

Daddy mi o, Daddy mi o, all Your blessings for me overflow
Taking me higher than overdose
Taking me higher than overdose
Daddy mi o, Daddy mi o, all Your blessings for me overflow
Taking me higher than overdose
Taking me higher than overdose

When dem ask me say
“Na who be Your daddy”
(Who’s Your daddy)
Me I tell them say
“Na Yah be my daddy”
(God is my father)

Chorus
When the bad man them a think say them dey do me strong thing
Them no know say them a swerving, them a dulling
‘Cause Baba God dey strong for my side me I fear no nothing
All the things You dey do for me Baba I dey reason say

You are good (You are good)
You are God o (You are God o)
You are good (You are good)
You are God o (You are God o)
You are good (You are good)
You are God o (You are God o)

Bridge
When dem ask me say
“Na who be Your daddy”
(Who’s Your daddy)
Me I tell them say
“Na Yah be my daddy”
(God is my father)

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here