Nigerian gospel singer, songwriter and worship leader Folabi Nuel releases a new song titled Melody featuring Limoblaze and Greatman Takit
Watch Video, Stream and Download Mp3:
Stream and Download Mp3:
Lyrics
There’s a melody in my heart
(Hayyy, there’s melody) There’s a melody in my heart (Hayyy, there’s melody) Song of victory dey my mouth (Hayyy e dey my mouth) There’s a melody in my heart (Hayyy, there’s melody)Monday, Tuesday
Wednesday, Thursday, Friday Oooi, ooi You love meIn the morning
In the evening Na Your favour I dey see Oooi, ooi You love meAll day me I know
I’m covered Sunshine or rain Any weather Angels all round my matter You don’t who I call myCall my Father
Make you no use me dey play now Jehovah dey for my case now My Daddy enter the case And it was a shutdown ooo ee Melody in my nheart right now Songs of victory dey my mind now So tell dem dey feel my vibe na Monday, Tuesday Wednesday, ThursdayMonday, Tuesday
Wednesday, Thursday, Friday Oooi, ooi You love meIn the morning
In the evening Na Your favour I dey see Oooi, ooi You love meJesu my Lord
The tin You do to me gbaski Ooh my Daddy I go like to tell the story ooo Shey na because of the blood Wey you shed as you die for me And I dey feel all the love As e be I’m not faraway, away I dey try calculate, like Faraday But as e be mio le salaye e Daily be loading me with benefits I go dey sing to You sweet belle dey ee Lundi, mardi, mercredi Pukedi boy come be melanin ooo Greatman, Limoblaze, Folabi Three Jesus boys livin la vida