Download Wellu Wellu from Anointed Gospel Music Minister, Sonnie Badu
Watch Video, Stream and Download Mp3:
Download Mp3
Lyrics:
I make wellu wellu for Jesus
(Wellu wellu for Jesus)
I make fine, fine for Jesus
(Fine fine for Jesus)
You do me well oh
(Well ooh)
VERSE
I no know wetin I do
Wey make You love me so
Wellu wellu
(Wellu wellu oh)
I no know wetin I/You see
Make I dey shine ooh
Shine shine ooh
(Shine shine oh)
That is why
That is why
That is why
That is why
That is why Emmanuel
I go praise Your name
I no know wetin You see
Make I dey wellu wellu ooh
Wellu wellu
(Wellu wellu oh)
That is why
That is why
That is why
That is why
That is why
I go praise Your name